Here's a joke to set your fun friday rolling, Oya where dem pre-marital sex geng, here is for you Beans choppers, come and carry your joke oo 😀😀😀
Good morning, ina kwana nku, ututu oo, how una day? We begin this day in the name of the father, sonn snd holyspirit. Any plans for today, let us know in the omment setiom.
Its a lovely Wednesday , your day aint be complete without our joke(s) for today This guy na case abeg 😛😛😛 This actor 'poawpaw' no go kill person oo, hai, life would make you ask some rhetorial questions i tell you 😆😆